WHY THE BBC SPEAKING NIGGER? TF? DEI GOING EXTREME

elliottttt

elliottttt

Solstice
Joined
Jan 29, 2026
Posts
2,422
Reputation
2,594

File photo - South Africans dey ask authorities and dia govment to prioritise locals for jobs
7 hours wey don pass
Read am in 4 mins
Ghana authorities dey demand investigation for latest wave of attack on Ghanaians and oda foreigners by South African anti-immigration protesters for di kontri.
Foreign Affairs minister Samuel Okudzeto Ablakwa tok say im connect wit South African officials about di attacks inside one viral video wey dem dey try to figure how to deal wit di matter.
Viral videos capture when groups of South Africans wey describe diaserf as anti-immigration taskforce don dey attack foreigners; dem harass some of dem and even assault odas.
About three men bin dey punch di face and head of one Ghanaian during di protest when dem find say im be Ghanaian.
One woman wey be di leader of di group tok say "we dey fix dis continent, dis tin wia you pipo go dey move from one kontri to di oda no go work anymore. We dey tired wit African migrants wey dey refuse to fix dia kontris."
"Now we dey make am clear say we no want you pipo for hia. Make you pipo fix your kontris. You enta South Africa as visitor wey you decide to integrate wit us, we no fit enta Ghana and do wetin you pipo dey do for hia," di leader of di group tok.
Skip content and continue reading
End of content
Inside oda viral videos, some angry South Africans bin dey sack foreigners from one public hospital.
"If you no be South African for dis hospital, make you comot dis place now,' one young man bin tok inside di video when di anti-immigration protesters storm di hospital.
Im tok say di South Africa laws no dey allow public hospitals to treat foreigners.
Dem begin to inspect di hospital cards of pipo wey dey di facility as di foreigners now begin to comot.
"Doctors, make you stabilize di foreigners and discharge dem make dem go private hospital for care, dis no be dia place," leader of di group tok as im dey roam for di hospital OPD.
Ghanaian authorities say they have demanded a probe

Wia dis foto come from,FANI MAHUNSI/GALLO IMAGES VIA GETTY IMAGES
Wetin we call dis foto,File photo - Residents of Mthatha dey protest on Thursday against foreigners wey dey take dia jobs

Ghana authorities demand investigation​

Foreign minister Samuel Okudzeto Ablakwa say im tok wit im counterpart for South Africa Ronald Lamola togeda wit dia minister for international relations about di latest incident.
Im describe di viral videos as "extremely disturbing."
Oga Ablakwa add say "di South Africa foreign minister don express sympathy wit di victims of di attack wey im promise investigation for dis mata."
"I dey in contact wit Ghana high commissioner Benjamin Quarshie wey don dey coordinate our response for dis mata, wey dem find di Ghanaian victim inside di viral video," di minister write on top im social media.
Oga Okudzeto Ablakwa confam say di victim dey alright wey im dey receive consular assistance.
"No Ghanaian die for dis latest attacks. We don dey ask our pipo to remain calm as we work to protect Ghanaians home and abroad."
On top social media pipo bin dey ask Ghana authorities to act on di mata.
 

Similar threads

theblueprints
Replies
50
Views
266
Koyyendate
Koyyendate
AryanSchizo
Replies
6
Views
66
Aox Ofwar
Aox Ofwar
bhsoda_destroyer
Replies
22
Views
162
Alton
Alton
iblamechico
Replies
10
Views
73
asuframe
asuframe
yasuoh
Replies
32
Views
199
yasuoh
yasuoh

Users who are viewing this thread

Back
Top
Sponsored
Stake.us
America's #1 Social Casino
Slots, Poker & More
Join Now →